LCND Lyrics, Track 16 of Timeless Album by Davido.
Here’s the official Lyrics to the new song “LCND” (Legends Can Never Die) by Davido.
LYRICS
Intro
Wi-wi-Willis giddem
Verse 1
Make I tell you something
Life is not fair
Lost many of my guys
But I thank God I still dey here
Oh yea
And I know say you dey watch me from up there
I no go lie say e weak me
But I stay strong and I stay fit
Pre-Chorus
I just wan flex this life o
Before I leave this life o we
Ko si omo na, mo ma jaiye
Mo ma jaiye mi
I go double the bag o
If I hear say I slack o
Ko si omo na, t’emi ye mi
T’emi ye mi
Chorus
Legends can never die
Oh weh o weh
Shooting up for the stars
Oh weh o weh
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh weh o weh
Legends can never die
Shooting up for the stars
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh weh o weh
Verse 2
I get many things wey I want to talk about o
(want to talk about o)
Wetin my eyes see, say my mouth no fit talk
I dey do my way but some people over kaku
But I go still dey ball, make dem call me Lukaku
Pre-chorus
I just wan flex this life o
Before I leave this life o we
Ko si omo na, mo ma jaiye
Mo ma jaiye mi
I go double the bag o
If I hear say I slack o
Ko si omo na, t’emi ye mi
T’emi ye mi
Chorus
Legends can never die
Oh weh o weh
Shooting up for the stars
Oh weh o weh
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh weh o weh
Legends can never die
Shooting up for the stars
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh weh o weh
Outro
Wi-wi-Willis giddem
The post LYRICS: Davido – LCND (Legends Can Never Die) appeared first on tooXclusive.
from Latest Nigerian Music, Hottest Nigerian Song Releases 2023 https://ift.tt/5rgzTRc
via IFTTT